Lyrics: Gusty Guy Ndlovu/Olatunji Joshua Ifeoluwa Music: Gusty Guy Ndlovu/Olatunji Joshua Ifeoluwa yeah it's Gusty the street dey hard we dey try to fight back Money sef dey scarce Oluwa come give hand Boys no get joy Dem dey scatter Dem dey murder Mothers no get joy Dem dey think Dem dey cry out Pikin commot pikin no come back wetin we dey see we dey see na just blood wey pump out. Everywhere no safe and na risk to Waka go out Government sef don scatter Dem dey force us to dey close mouth Sha some place dey safe the rich are getting richer the poor are getting poorer But na we still come dey suffer more we getting tougher then the level become higher and the more we try to break free off these chains and shackles Lord it's getting harder this country be like fire even if we go hell devil sef go feel the suffer Right from this Earth we don ready fro the fire Oh lord we dey your back everywhere you go we follow We your children everywhere we go we gat your logo But this life is too hard people sef dey fight for "moko" we just wanna live fine even tho we live in ghetto yeah..... we just trynna get higher oh lord we thirst for height please come and quench fire I gat so many wishes come fill my heart desires I wanna stay strong till you come like Paul and silas. I just want to reach the tower I know say I short but God go make me so much taller I pray for his Grace I know he help me make I manya I no dey debate Cus I get God wey get the fire Last last we'll die use your time and use it wise life sef is a dice am not sure you'll roll it twice. calm down in life if you rough you waste your time calm down and think what I say is just the fact