If to say NA Man wey
Dey do am for me
You no go hear about me
I'm telling you
(Im telling you)
Protect me from
The things I cant see
If no be so I go be history
Im begging you
(Im begging you)
As baba put hand on me
Block dem eyes to see
No stopping me im steady
On my Lane im killing it
Why dem Wan see losing it
Oh no
Make I tell u tins wey u dunno
Been on my grind from the get go
Lota lota tins wey you dunno
E get reason why
I no dey talk too much
(EH EH EH)
Me I dont bother
Only god in my corner
Me I no dey bother
Only god in my corner
Me I no dey bother
Only god in my corner
Holy father holy father
NA only you I gat no other
They want to see the tears on my face
But I know the devil is a liar
Mountains high n valleys low
Know you walking right beside me
NA d only tin wey dey give me gingah
Now I walk around like I be simba
Dem Wan turn for my **** up
But baba turn am to my setup
Now dem jealous Wen I walk up
They cant talk they cant talk noo
Me I dont bother
Only god in my corner
Me I no dey bother
Only god in my corner
Me I no dey bother
Only god in my corner