Type Shii

Lyrics: Livinus atim Music: Livinus atim Veronica wait no go do me like dat And she tell me she no do me like Jogo Husabilai coz I’m feeling one kind Since I met you e Dey do me like magic Guarantee you trust till d day I kpai Are you dancing for me coz I’m singing Girl I’m singing love song for you wrote you letters hope you receive it Why you so shy baby believe me In the corner we been doing things Na the type shiii she Dey feel walai Yati yati yati ya ah ah ahh
Ohema oh ohema oh She say she like my style!! When we hold hands we walking Shey say she like the vibe Early morning oh she don call me She want to Dey my side Are u serious fine girl ah she say she like my style
Omo she like when we hold She like it when I kiss her! In the dark oh we doing many things Yeye yeye yeye say Na this kind girlie I go like marry Na this girlie I go show mommy Girl I no mind make I spend money You feeling so down lately Are you feeling me feeling me Baby call me anytime Post me for ig make dem feel us feel us Are you feeling me Ahh Waxx Dey for you waxx Dey for you Baby girl I mount for you If na juju or na jazz wey you do me Me I don’t know