Kasamigos

Lyrics: Tobiloba Omolade Music: Tobiloba Omolade I fit promise you make I later vex No competition awa da wa Don’t bite the Lion wey spare you  Another opportunity E go kala Talk your talk make I Talk my talk 
Me I no like yawa Make I tell you one tori  For this zanga Nobody loyal  Na who do Dem Dey Dey for   Na who craze Dey make ham for street Na who shuuuu Go still cough Emi ti gbera Take off 
Me I know Me I know  Say the matter Wan cast  But me I no Dey uphold  Won le me Won le ba mi  Won le me titi  Emi Omo labanson Ojabo ko forh Omo la banson  Fun mi buju Make I light My benson Ahh ahh  Make them palash All their matter Dey my raider 
Kasamigos for the guy  Kasamigos for the guy  Ritz paris for the ladies  Ritz Paris for the ladies 

  Kamo kamo  Ama gbomo Ka to lor  Emi ekun Tan so gbe won lo 1933 La ti Gazo lor Hmmm
Ko ma lor kobami o Me and my guys We Dey find money oo We just wan flex We no send person o We just wan Dey Shey you go follow me  Gbomo meji Gbomo meta  30 million For my condo Gbomo meji Gbomo meta  30 million For my condo