Over Night

Lyrics: Mohammed Anwar Sadat Music: Mohammed Anwar Sadat Mana DestinyBoy Krakye oh Enobe You Ebe Infinity Gally let's go
Mama you no say money no dey So I no go sleep I go keep on the hustle everyday I know say one day one day baba go me the way So I go make your tears become joy mama I promise oh ohh ohh Coz hatter on be God oh Man no be Satan Dem go wish me fall but I go make am Smile in face but hate you in deep down You be winner forget what dey trend town
If I no win today ego be one over night oh One over night oh Baba go show me light I no go dey in dark oh I no go dey in dark
As I dey grind for the paper People take say the boy no go make am oh So I say hello ma neighbor see me today ebe me wey dey make waves oh Coz ur juju no be bigger than ma Baba If you be bhim I be shatta I dey get blessings from ma Baba So I go buy Benz for Mama Dem go draw ur plans if dem see you winning But demma juju no fit do am oh Otan hunu Omu p3 s3 was3m B3ko lowkey But demma gods no fit do am oh So pray pray If them spoil ego fail fail Coz your baba go dey dey And your enemies go shame shame
If I no win today ego be one over night oh One over night oh Baba go show me light I no go dey in dark oh I no go dey in dark (X2)
Ebe today u dey see me so Hmmmhmmm 3nkyer3 s3 Okyena b3y3saa nti m3mma wa bamu mbu De3 Nyame akanu di3 waka Ago keep on try Ego be alright Baba God oh lemme see your light Bad man why U dey stress your life 3nieman ko yie but me I no go cry (oh oh) You no go fit pull me down So why u tempt me now Bibiab3 y3 yie dem go hear this sound Baba too go wear me crown
Is over Jehovah You make man sorrows go away