Lyrics: Aduroja Feranmi Oluwagbemiga
Music: Aduroja Feranmi Oluwagbemiga
Kan imagine ko lor set
Toba shey n gba ko maa net
Make sapa no know your address
Close your old chapter ko lor next
Ko maa dan lor ko maa sweet
Ko da biipe o shey magic
Halleluyah, ko maa sing
And all your business ko maa big
Buh sometimes you go don dey fed up
E be like make you give up
Who born your papa wey you wan give up
O'boy better sit up
Iya maa je oju maa leri
Koseni tofe maa gbeyin
Buh you gast put in the work take certain risks ko to maa Merry
Omo tofe dara
Ati'le lo tin para
He no fit dey wait for mana
Lo jen bere sin maa kala
He's motivation na the hunger
Only money dey important
People come play am like soccer
Him padi come still dey show pattern
Bobo dey chop shenking up and down
I love you is not by mouth
Commot my shoe wey no size you, make you try come wear my gown
Life is full of ups and downs but eventually I'll wear my crown
For now the struggle continues, make una dey hear my sound
In the beginning was the word, but for this century kosoro mó
Jesus is the way and the truth buh brethren kosona mò
Cause pastor ti gbegi dina for person wey no pay offering
Owo ni keke iyinrere buh sha waa tun maa repo si
Roll your backy ko sit up
Iwo to maa n tórò free sub
Na like that you want make e dey go abi you go like do more??
Kosi helper kos'anybody
Life no be telle topis
Jara mo'se ye maa s'ole life without money is very boring
O je sise
Person wey dey work sef never chop
Na you wey no work wan dey chop
Life wey be war
Sho maa fe k'ebi kan maa pa e
Abi o maa wese toba dale
Ki poverty pare
Make the money come in lale
Brother do all what you can do
Ole gbe'fa janle we lawani ko detun tan candle
O gb'oyinbo, o gbò bonjouir
That one no mean say make you no starve cause hunger no hear bonjouir
So I getty God and sponge too
Mio kanju
Mokan sanju
Buh mokan fe wa okay
A little much more than okay
Maa juwò siyin lat'oke
Je palmpay lowo je opay too
All these people no send you
Na you go try get level
Hustle e lo maa silekun
To maa fi joko pelu awon big 7
Nobody go help you
Na you go defend you
Na you go be careful
Cause this thing wey dey help other people fit reach your turn make e end you
And many times mio ni jeun sun
Boys be up till 7
I'ma take the risk
Oju mi kan calm mi wo mio gentle
In the beginning was the word, but for this century kosoro mó
Jesus is the way and the truth buh brethren kosona mò
Cause pastor ti gbegi dina for person wey no pay offering
Owo ni keke iyinrere buh sha waa tun maa repo si
Roll your backy ko sit up
Iwo to maa n tórò free sub
Na like that you want make e dey go abi you go like do more??
Kosi helper kos'anybody
Life no be telle topis
Jara mo'se ye maa s'ole life without money is very boring
O je sise
Person wey dey work sef never chop
Na you wey no work wan dey chop
Life wey be war
Sho maa fe k'ebi kan maa pa e
Abi o maa wese toba dale
Ki poverty pare
Make the money come in lale