SHODDY

Lyrics: RICHARD DOE Music: RICHARD DOE eii why u dey worry me u never dey care for me eii why u dey worry me u never dey close to me you no dey see say i love you you no dey see say my mind they bost for you you no dey see say care for you uuuuu ' you no dey see say am in love love eii why u dey worry me you just dey play with my love for you eii you never dey care for me you just dey play with my love for you obi do ba domi na mindo wobi ee asoriba do mi na mindo wo bi ee akonoba do mi na mindo wo bi ee me do nie begye yemi dendee ii se mi hu wa na me yemu agye mi wim oh why na makoma gidigim foowaa mami mbra bedidi adi asa ma mi kra edi bim ibi you wey dem create for me ibi you wey dem made for me ibi you wey go born my pikins dem all ibi you wey den you no dey see say i love you you no dey see say my mind they bost for you you no dey see say care for you uuuuu ' you no dey see say am in love love eii why u dey worry me you just dey play with my love for you eii you never dey care for me you just dey play with my love for you obi do ba domi na mindo wobi ee asoriba do mi na mindo wo bi ee akonoba do mi na mindo wo bi ee me do nie begye yemi dendee ii se mi hu wa na me yemu agye mi wim oh why na makoma gidigim foowaa mami mbra bedidi eii why u dey worry me you just dey play with my love for you eii you never dey care for me you just dey play with my love for you eii why u dey worry me you just dey play with my love for you eii you never dey care for me you just dey play with my love for you