Speed

Lyrics: Aromire damilola Music: Aromire damilola Normally x2 the girl fine normally Normally x2 I no send their papa normally Normally x2The haters are not on my league normally x2 Shebaaa when I sing dem a steeeze Bad girl from the west side The way she move her body to The left side Me shut down all the lakeside Elegushi bag Gyal see mi backsid ORIZA SATIVA MIX WITH MY INDICA MAKE ALL THE BOYS DON DEY CRAZE FOR MY BIKINA Call me their mama Who be their father Normally nah me be the bad girl for the area Speed in my head I’m ahead of my haters And ama moving like a gangster Speed in my head I’m ahead of my haters But then amma feeling like an Rasta Faster Rasta moving like a gangster Master cast her moving like I plaster I be the ruler bad gurl with the vibe Me no send nobody see Steeze with the vibe King of the street bad girl see mi guys If you try area mama 2by2 for your eye Boom shakalaka boom shalaka Boom inna mi hood mi I shatter hood mi I shatter HOLA dem snitch wey ar gather snitch wey I gather pon ar mi head and mi matter head ami matter -