Charm

Lyrics: Rema Music: Michael Hunter [Intro] London Another banger [Pre-Chorus] Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wį»n? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor [Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Pre-Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wį»n? (Wį»n) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby front and back Gimme boom-baka-boom [Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Pre-Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wį»n? (Buga wį»n) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Chorus] Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy