Lyrics: Balloranking Music: DwillsHarmony/Balloranking Woyo yo yo You don make a bad man fall in love Wo yo yo yo Badboyranking OuuWee yeah Emi Omo D Taste like cranberry But I no go use you like chaser Face like Angeli Omo to dun sare wa Come make I taste ya Ife re lo jen simi Baby anything you need Iโ€™ll do oo Gimme vocals like Celine Ouu wo wo wo ye But I Dey feel am Early momo When I wake and I no see am Shey na so e be now? Shawty gimme feeling Wey i no fit deny(wo ohh) I Dey feel am Early momo When I wake and I no see am Shey na so e be now? Wan gimme breakfast for dinner My chikito why? DYNA, ye ye DYNA oo DYNA,DYNA yuhh Whereโ€™s my DYNA? Baby oo DYNA yeah DYNA,DYNA uhnn Dyna She haffi sing like Tatiana She wine for me slow like Rihanna Iโ€™m in love with her body She said sheโ€™s in love with my voices Everytime she gimme soft things Omo she so naughty I like erima wey sabi I like erima wey sabi Dance Erima wey sabi wine I like Erima wey sabi dance
Erima wey sabi I dey feel am Anytime I see her She de gime liver She be my pillar My healer yeah Early wey mi wake I no see her But I dey feel am na so e be na No be so e be naw No be soo DYNA, ye ye DYNA oo DYNA,DYNA yuhh Whereโ€™s my DYNA? Baby oo DYNA yeah DYNA,DYNA uhnn