Lyrics: Agbeniga Joshua Olamigoke
Music: Agbeniga Joshua Olamigoke/Sanni Goriola Wasiu/Yan Yan
These days nig**s dey find money pass long life
leave legal things then do what is not right
Some nig**s go wish you on your Birthday
but deep down dem no Dey wish you more life
Bad man bacon dem wanna be like me
Doings plenty for their eye e be like film
All dem baddies and OS wan kn**k me
Won fe run mi won fe la mi
Brother man you go first learn
later on you go come earn
no be by how far but how well
Miliki olope on Shey cowbell
missionary no be cowgirl
Laarin ore eh naa loti ma mo ota eh
If trust Dey water no suppose cook fish
Fela self suppose kuti
Mheen Iām too sick
Hip hip be like Fuji
Non Sheyn ko je bi Sushi
Pami no be skushi
Egbe ishu koniyan
We be don for this rap game
Bro we be dorobucci
Follow raba we no follow c**chie
Ana Russia we no follow putin
Back from the dead but I no be toosi
Teni begi loju eni muyo lobi
The kind level wey I dey now
I thank God for life Alhamdulilah
And Iām still thugging it I no Dey loose guide Iām rolling my dice
Eh , give up keh Wetin family wan carry survive
We no getti any visa but we still Dey enter yankee for night
MANDEM are rolling with gangsters
MANDEM are molling the ganja
MANDEM are badder
MANDEM are dropping the bangers
MANDEM are smok**g the Ganja
MANDEM are badder