Blessings

Lyrics: Agbeniga Olamigoke Music: Agbeniga Olamigoke After all the struggles wey man Dey face to survive Watching my mom grind for me just to thrive That kind thing dey worry me e dey burst my mind Sometimes I be like Shey I come suffer for life Omooooh mheen I don try For this life I don cry water for me eye sotey Omooooh mhennn I wan die , I don see many things omoooh life no be play play
Ogbere wa mio shere Omo ko sere Oroma wan be my skele Koluwe mi de ma we Awa gan o kere Na person wey price go pay pay
Eni ba lor lo ba bor awon kan ti shenk wa gan ni gba kan Dem say me no get seat for this cancus Now God don dey bless no be caricachor
thank God we don dey live life wey we dey watch for movies luxurious lifestyle wey we Dey dream of since 19s Now I don dey feel fly like Pikin wey just pay for school fees I’m Counting my blessings I’m grateful for life I’m a chosen eh eh
Ah ah ah ah blessings on blessings eh eh eh Blessings on blessings Ah ah ah ah Blessings on Blessings eh eh eh Blessings on Blessings
Blessings on blessings upon me won ni pe bawo nin shey Shey Alhamdulilah I no fit explain my brother If i talk say me understand Na lie i Dey lie Ahn Ahn Oh lord i thank you my God for all seen and unseen blessings in my life oh eh Na to dey thank you my God baba mi you too much o ope mi ma re
Every year na my year how money enter my hand Mio le shalaye eh Je ki gbedu ma seh, make we dey pop pop rosè gbemi Trabaye Na everyday be keresi We Dey hustle we no lazy We dey ball here no fugassi Straff kele ton blazing Make i no go crazy