Gara

Lyrics: Taiwo Damilola Rabiu Music: Taiwo Damilola Rabiu Ohhh yeh arh
Life e no easy o Sapa don wyn me o Dem don dey bother me o As I bin cooking my melody o Won fe koba mi o But eleda cover me o Oluwa dey for me o No sorrow fit hinder me o Cos I get the ginger ah (Ginger, ginger o) I no am a sinner ah (Sinner, sinner o)
Arh Arh Arh Arh Arh eh ah Arh Arh Arh eh eh Arh Arh Arh eh ehh
Many years ago Wey dem no send me I been doing ma tins on a steadily Gravity never holding me
Omo ologo ni mi Mo de ma shine o When it's my time o Won ma gbohun mi (Gbohun mi)
Storyyy mi ma wa change o All over the world dem ma Listen2taiykes
Omologo mi ah gara Omologo mi ah gara tan o
I bin that boy wey go come ur hood U go sing alabamusa ooh Economy ti di kowe to n ke mo ni o Talama kesi Talamakesi Mañ de hustle everyday Way no change Man de wait Dey say this life hustle eh Our government dey gbagi relay Man Don hustle tire oh Suffer suffer grab am Even Sapa sef sef hamma Man Don hustle tire oh Suffer suffer grab am Even Sapa sef samma oh Eh e
Many years ago Wey dem no send me I been doing ma tins on a steadily Gravity never holding me
Omo ologo ni mi Mo de ma shine o When it's my time o Won ma gbohun mi (Gbohun mi)
Storyyy mi ma wa change o All over the world dem ma Listen2taiykes
Omologo mi ah gara Omologo mi ah gara tan o Omologo mi ah fire Omologo mi ah gara tan o
Stay believe in yourself The time to shine is now I believe I believe The sun is shining shine bright Better days ahead.