Pushing-p

Lyrics: Alamu Usman Adewale Music: Alamu Usman Adewale Uhh uhh uhh Wake up Dhinar pon dis Holy ih ih ih ih
When I look into the mirror I only see myself in there Baba guide me as I’m taking steps Coz nobody been Dey for me When I look my back I only see my shadow Nobody will save you Make you know Make you know God no Dey do ojoro
Every night and day Man we no Dey sleep Lati 2:30 Omo Oba ti ji Me and my gees We Dey push the p We Dey find the raba Money wey legit
We been pushing P Pushing P Kilokan mhi kan Gbogbo bullshit Make I tell you guy Life is not easy You gats to bustle well To escape poverty
We been pushing P ih Pushing P ih Yeah nah
Dem say money no fit buy happiness Shebowo lafi n’gbe molly Man make you come tell me If you carry am She you no Dey happy die?
Money no fit buy happiness Shebowo lafi n’gbe molly Man make you come tell me If you carry am She you no Dey happy ih?
Uhh uhhh Uhhh uhhh uhh Uhh uhhhh
Life is not a movie ā€˜Em tryna lock me up Like say man I get COVID Dem no fit hold me down Dem no fit hold me Hold me Dem no fit hold me down
Every night and day Man we no Dey sleep Lati 2:30 Omo Oba ti ji Me and my gees We Dey push the p We Dey find the raba Money wey legit
We been pushing P Kilokan mhi kan Gbogbo bullshit Make I tell you guy Life is not easy You gats to bustle well To escape poverty
We been pushing P ih Pushing P ih Yeah nah