Music: Chukwuebuka Iwuoha
More wins eje mi
I've seen a lot of Trapstars sinking
No be by power
But on God we gats keep winning
Ah Ahh Ahh!
I know it's sad many times I've been there
Even when I fall, I rise 10times again
You can call me Nwachinemere
Yea Yeah!
Was looking for my peace until
When I found Eli- Jah
I had been on my zone steady
Moving on my own terms
& even the days
When I no see nothing to chow
Was still thinking
How to be a fvckin billionaire
Stone cold, now my heart is so cold
Cause if I no go hard I could go home
This is my story, this is my song
The bag's on red notice so I chase on it
Oh no!
She been dey form because I been broke
Got Tiffany & co to her post code
Now she loving all of my jokes o
Ah, o ye yea yeah!
So Chi du m eje when I dey low
Mna fu zi result omo ologo
Stacks on me gyal dem cocoa, ah
I hope you're alright bmy jigga
Chilax we gon' get this cheedah
I dey see your daily trials
Some of them even comes from kinsman
Come rain, sunshine, any weather
We go sail accross any border
To a place where a man no bother
Bout these troubles
Wey dey give man trauma
(Keb)
Hello my friends
I hope you're chasing mulla
I'm all about the pay
If no be money no dey call me
Man's a baller you can call me Jay Jay
For this hustle man no fit dull (ma lo fo)
Omo ogbon mafo (mafo)
Music no be classroom
But I come first (I no fall)
Omo tena hold up
Man I no fit go home
& I no fit go broke
Tell my mama I know
& I hope that you know
So many things dey my mind like this
Na money I dey find no dey hate on me
& you no see me
I no see you too
Na money I dey find
I no kill person