Milli Milli

Lyrics: Benjamin OluwaTunmise/Faruq Olaniyi Ojedokun Music: Benjamin OluwaTunmise/Faruq Olaniyi Ojedokun Oga'ade pay my money no story Ade ti fo coco when no kpoli Mo de ti ja meter cause no police Road clear wetin no clear na my iris Apari na ma jaiye Paris o Leave music gbaju mo hustle mo ni I no hear Orin mi lon je la gbo JJC ojo si ti di wanted Standing on my ten feet I keep it 110 Many people say orin e lanje Many no won hear wetin I won tell And many no won hear wetin I won tell And I steady jama stepping on all my fears Burning zaza for my yoga mo n jeun daada Mio kana for my kaba Emi n fe owo ta bua mio forr My story go change for their eyes o baba Mio le gbe bon rara Plenty money milli milli sa nu mi baba Ko mo pe sati gbowo daada My story go change for their eyes o baba Mio le gbe bon rara Plenty money milli milli sa nu mi baba Me I no want no wahala, ORIGINAL! O wa, O wa Backbite me padi sho da Wetin be your gain if I dey sober? I be fighting my wars imma soldier Many don go, many don come Sheybi na dick wey **** na hin go cum Shawty gimme one I need some love Make we chop life aiye po gan Olohun mi o se, eh ye Iwo sa ni kan ni mo n kepe Ma se dami da ninu aiye Jowo so mi lo make I no fail Olohun mi o se, eh ye Iwo sa ni kan ni mo n kepe Ma se dami da ninu aiye Jowo so mi lo make I no fail My story go change for their eyes o baba Mio le gbe bon rara Plenty money milli milli sa nu mi baba Ko mo pe sati gbowo daadaMy story go change for their eyes o baba Mio le gbe bon rara Plenty money milli milli sa nu mi baba Me I no want no wahala O wa, O wa Backbite me padi sho da Wetin be your gain if I dey sober? I be fighting my wars imma soldier