Lyrics: Rhoda Adenne Emmanuel Music: Rhoda James Emmanuel Ohh Ohh Oh! Ohh, I no dey shame for your matter! Kai!
Dem say make woman dey calm down But I get fire wey dey burn burn If na sin to love you like craze Then call me guilty, no be phase
I go buy case! (I go case) For your matter Dem go jam craze (Dem go jam craze) For your matter My love no dey fade I love you well well Na Dem go tear race For our matter.
I no dey shame for your matter I go shout am for plaza Dem go talk, dem go scatter But I no send, I go love you harder
Dem say make woman dey calm But I get fire wey dey burn If na sin to love you like craze Then call me guilty, no be phase
Na only God I dey fear Not dem wey dey watch like seer So make we do our thing No apology, no forming queen