Kojo (Owo Ni Koko)

Lyrics: Yahaya Gift Music: Yahaya Gift Ahhh, tell E...yeh Doddykiller me I dey here so o, joro joro joro Una go feel am, una go hear wheinnnn, wheinnnn Plenty matter full my head me I No fit explain, upon all the traps may dem set For road me I still dey escape. Cha cha cha Spiritual, physical na all me I dey face eh. but One God me I dey serve na in dey do am for me eh yeah. Say Wayback right then am suffering, things changing now Less bothering better things ahead no galloping yeah yeah, yeah eyeh (2ce)
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe Owo ni koko. Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)
One time, back in the days When I gat nothing to show Mama dey vex Sometimes I dey parra Only money you know say me I dey chase Unripe pawpaw ri pawpaw But now I dey totori won So many girls wey wan follow me go Chieee! Wey wan Kolonbico
Okere Okere Okere If na money matter I swear okere Jambele Jambele Jambele totori mi one time I swear okere I swear okere
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe Owo ni koko. Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)
Tell me something that me real like, cashout start from morning till night, more whiskey I just need to high yeah yeah Yeh yeh( 2ce) Killer!!!
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe Owo ni koko. Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)