Lyrics: Ogunshakin Oluwatobiloba John Music: Ogunshakin Oluwatobiloba John Sollokiz Uhmm hmmm Zottie is hottie lomona ULOMA wait, The thing wey you carry dem dey call am figure 8 If you ever give me and I leave you I dey craze The way you dey do me, me i no fit shalaye And itโ€™s all over written on me Moti trabaye Shey na money? If I spend you money Shoma gbondi for me? Shoma yoโ€™idi ? Sare wole chop all my money girl Omo Shey na money? If I spend you money Shoma gbondi for me? I like your body, sare wole chop all my money girl Cuz more stamina I getti more stamina Baby jo mapami na Dakun jo majami laya More stamina I getti more stamina Baby jo mapami na Na you be my heart desire More stamina More stamina Mapami na Majami Laya More stamina More stamina Mapami na My heart desire The way your body rotate ah Fit to cause gobe hmm Me i want to locate am (Locate am) I gbadun your parole You carry overload you know Aswear no be wayo You give me overdose o Ah Hilda Baci Your ikebe is bouncing Youโ€™re causing emergency I like the way you shake it Ah Hilda Baci Your ikebe is bouncing Youโ€™re causing emergency I like the way you roll it ULOMA wait, The thing wey you carry dem dey call am figure 8 If you ever give me and I leave you I dey craze The way you dey do me, me i no fit shalaye And itโ€™s all over written on me Moti trabaye Cuz more stamina I getti more stamina Baby jo mapami na Dakun jo majami laya More stamina I getti more stamina Baby jo mapami na Na you be my heart desire More stamina More stamina Mapami na Majami Laya More stamina More stamina Mapami na My heart desire