Lyrics: Boi Shugar Music: Boi Shugar Mama am sorry Am not sleeping I gat to put food on your table If I no dey work Wetin mama go dey chop Oh oh oh Kini Araye maso Have been working everyday nobody tori mi When I dey home na mama dey feed me If I give up o Na me **** up oo Owo ti agbano mawo Ti kole tale tan Nimo fe
I no say I dey try But many shit don sup I no say I dey try Mama no worry I’ll make you happy
I no say I dey try But many shit don sup I no say I dey try Mama no worry I’ll make you happy
When I no dey Wan ani mologin nko Plenty talk o wey the mouth no fit talk Oju toti ri Okun Oju toti ri osa Oju ton rogun laise soldier Laise soldier Never the less mo mo pe mo ma blow When my times come They go hear my flow Even when money dey You go still work If you no fit stay all through You go broke Stay with my gees they go tell you how the thing goes Classic Jnr wey dey motivate my soul I don’t no why dey too like me If they no see me they go dey bored o
I no say I dey try But many shit don sup I no say I dey try Mama no worry I’ll make you happy
I no say I dey try But many shit don sup I no say I dey try Mama no worry I’ll make you happy
When I no dey Wan ani mologin nko Plenty talk o wey the mouth no fit talk Oju toti ri Okun Oju toti ri osa Oju ton rogun laise soldier Laise soldier Never the less mo mo pe mo ma blow When my times come They go hear my flow Even when money dey You go still work
Mama am sorry Am not sleeping I gat to put food on your table If I no dey work Wetin mama go dey chop Oh oh oh Kini Araye maso Have been working everyday nobody tori mi When I dey home na mama dey feed me If I give up o Na me **** up oo