Music: Armanda B
Only you alone dey for my mind
Your sugarcane sweet like a palm wine
Only u only you alone dey for my mind ooh
Only you dey for my mind anything you do me
I dey like But surfri do
That thing make u nor go spoil something
Yeah yeah
Jeje baby take it jeje
Jeje baby take it jeje oo
Jeje baby take it jeje
Jeje lee ooo
Jeje baby take it jeje
Jeje baby take it jeje ooo
Jeje baby take it jeje
Jeje lee ooo
See what you've done to me
Crazy things you do to me
My heart just dey race
My whole leg just dey shake
You driving me insane oo
My baby so nice to me
Anything I want e dey buy for me
My heart just dey race
My whole leg just dey shake
Am not the one to blame
Ganja vibe when we light up
Boy you fine and you freash goor
The way u bend it over boy you taking over
When you call I answer
No be later aahh
Jeje baby take it jeje
Jeje baby take it jeje oo
Jeje baby take it jeje
Jeje lee ooo
Jeje baby take it jeje
Jeje baby take it jeje oo
Jeje baby take it jeje
Jeje lee ooo