Talk

Lyrics: Nnaemeka Sean Enekwachi Music: Nnaemeka Sean Enekwachi Verse 1 I wrote a million vibes for you Poured out my heart for you Wetin I talk Na true Say If no be you then who ?
I tell you say me I go ride for you Nobody else but you ! Leave other girls for you Say if no be you then who ?
But if the money no Dey I fit call on you ? Shebi you go answer ? Abi Na talk you just dey talk since
But if the raba no dey I fit call on you ? Abi the love no reach So Na talk you just dey talk since
Bridge: Tell halima make she wait I no fit leave you for another If leave you me girl e be like water leave river The fire can’t cool be like I need holy water Somebody call a pastor make he say a prayer
Verse 2 : Say Me I don Dey fall I don Dey lose guard Wey you spin my head you be like jimmy jatt Omo this kind loving no be for my mind o (Somebody save me )
Girlie this your body fit to killie man If you leave me girl I no fit understand Omo this kind loving no be for my head o (Somebody save me )