Sability

Sabi sabi sabi sability Sabi I too sabi sabi sability O boy I know I de give them things Still me never get wetin I deserve Say nobody else can be like me Cause you know I got Plenty bangers for reserve Give them on a low low key Pepper pasi rodo and you know If u vexing I am not sorry No be my fault say I too sabiii Time is not on our side why u vex Vex for another man bless Person pikin work so hard To break en bread I de work all night me I no de rest Baba God know The best me I no de stress My friends are ballers I don't reason that I no de run pass time Cause me me I'm gonna shine Dem go soon know me It's just a matter of time Cause I sabi (sabi) Sability I too sabi Oh man I sabi (sabi) Bad man too sabi I sabi Cause I sabi (sabi) Sability I too sabi Sabi oh sabi (sabi) Bad man too sabi I sabi In the jungle wey we de Animals de dance To any tunes wey dem play Many many hits wey me Drop fire blazing Shapperly play my song Make we scatter The pla pla place You know me I come here to stay Banger na the only Thing me I no de trade Wowowor Omo back in the days I de rap I de sing me I no know my place What you say Time is not on our side why u vex Vex for another man bless Person pikin work so hard To break en bread I de work all night Me I no de rest Baba God know the best Me I no de stress My friends are ballers I don't reason that I no de run pass time Cause me me I'm gonna shine Dem go soon know me It's just a matter of time Cause I sabi (sabi) Sability I too sabi Oh man I sabi (sabi) Bad man too sabi I sabi Cause I sabi (sabi) Sability I too sabi Sabi oh sabi (sabi) Bad man too sabi I sabi