Commit

Music: Hulla We dey high on the pami Over the moon and I’m all in my feelings I get some gees wey wan commit Be like my tune e dey make your body dey shake what is this egbami Call on your gees make dem come through with all their friends and all of the baddies Hulla baloo on the beat and you know why I carry the rhythm to Gwagwalada Red light wey no dey off We steady jamming from Berger to Mazza Mazza You no know wetin dey sup Some of my guys wey wan blow dem no normal normal long as you feeling the vibe We go see later so meet me for Gwagwalada My red light no dey off My red light no dey off I say make you commit Commit Commit I say make you commit Commit I say make you commit o Commit Commit I say make you commit Commit Ojuju calabar calabar calabar kala Kala Hold me for leg like na hamtana Hama You dey distort my antenna oh na Oh na oh na So no go dey disguise o Omo your card e don decline o More life to my day ones o see you when I’m back in Gwagwalada Red light wey no dey off We steady jamming from Berger to Mazza Mazza You no know wetin dey sup Some of my guys wey wan blow dem no normal normal long as you feeling the vibe We go see later so meet me for gwagwalada My red light no dey off My red light no dey off I say make you commit Commit Commit I say make you commit Commit I say make you commit o Commit Commit I say make you commit Commit