Evidence

Am on silent mode make nobody pressure me Am on lonely zone make nobody tension me Dem Sha dey wish me bad but oluwa lon sho mhi Eyes dey see shege before I see money Am on silent mode make nobody pressure me Am on lonely zone make nobody tension me Dem Sha dey wish me bad but oluwa lon sho mhi Eyes dey see shege before I see money Ah wetin my eyes don see Man no fit talk Spending mulla everyday is a nonstop Give dem everytime kilon so, Kilon so, I say kilon so Wetin my eyes don see Man no fit talk spending mulla everyday is a nonstop Give dem everytime kilon so, Kilonso, I say kilon so I no wan relent Because say I no wan depend at all I just wan invest So make the boy get evidence I no wan relent Because say I no wan depend at all I just wan invest So make the boy get evidence Owo lonje moba e tan Oshi lonje talomo Awon lonma pe e soro Wantun nipe kilo kan Wonma lawon ma help e Boya wani talomo Uh Aye tobomo wi tan tun ni talona Mole mati blow Buh momo level mi ni hood mhi Money never come Buh why tawon girls fema hook mhi MiO ugly MiO fine Padi Wo ishe cream ni Toba rimi nibi ti moti n husle Ajeh WA pity mhi Emi ati money Ani battle kan tan jo fa I must win this battle moni lati fowo sheleya Ki poverty Malo shey hi Simi padi shen wagba Moshe Jara Moshe mi ajeh mio ko nkan tofegba Gbogbo Adura mi ni pe kolorun Shami soro mhi Awon tan rimi moju naani kan rerin soromi OSHA ti pon dandan ni pe owo yi se mogbodo ni So I stand on my ten toes don't care about there ****ing shit Ah wetin my eyes don see Man no fit talk Spending mulla everyday is a nonstop Give dem everytime kilon so, Kilon so, I say kilon so Wetin my eyes don see Man no fit talk spending mulla everyday is a nonstop Give dem everytime kilon so, Kilonso, I say kilon so I no won relent Because say I no wan depend at all I just wan invest So make the boy get evidence I no wan relent Because say I no wan depend at all I just wan invest So make the boy get evidence