Ojoro

Woh woh woh woh woh woh woh Ojoro ojoro ojoro do me ojoro
I'm lost I can't seem to find myself Na only me dey eh eh I always remind myself That the same people Wey you show love Na the same people Wey go wan see you fall And it's so ****ed up What a crazy world It's impossible To trust somebody But how I fit To trust somebody When I no even trust my body Hmm mm
Many people don do Me Ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o Some friends do Me ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o Even my girl do Me ojoro ojoro ojoro She do me ojoro o Ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o Ojoro oo oh ojoro oo oh Do me ojoro Ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o
Swear sey I go giddem now Giddem giddem giddem now Swear to God sey I go giddem now I go giddem like that Giddem like Giddem like bad I go giddem like Giddem now
Bad energy I no get time For bad energy My melodies My melody is my remedy Gimme that hennessy Hennessy is my medicine And I trust hennessy more Than I trust any person I don learn lesson sey Every disappointment Yields a blessing I know woh You should know woh I hope you know oh
Ojoro oo oh ojoro oo oh Do me ojoro
Many people don do Me ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o Some friends do Me ojoro ojoro ojoro Do me ojoro o Even my girl do Me ojoro ojoro ojoro She do me ojoro o Do me ojoro ojoro ojoro She do me ojoro o Ojoro ojoro ojoro She do me ojoro o Ojoro ojoro ojoro She do me ojoro o
Swear sey I go giddem now Giddem giddem giddem now Swear to God sey I go giddem now I go giddem like that Giddem like Giddem like bad I go giddem like Giddem now