Issa GLOBAL BOY
Hmmn hmmn
She's my good girl bad girl
I no fit love her less
Can't deal with no conscience
She's my angel
She my good girl bad girl
I no fit love her less
We no dey kiss and tell
We don't need their comment
Even if I shayo (yo yo yo)
Na you i go follow (lo lo lo)
Give it all to you
All the money I put for my kolo ohh
Even if I shayo (yo yo yo)
Na you I go follow (lo lo lo)
Give it all to you
All the money I put for my kolo oh oh
My beautiful woman
(Woman woman woman)
Wonder woman
(Woman woman woman)
We are heavenly combined
(Woman woman woman)
Them no fit put asunder ah eh
(Woman woman woman)
My beautiful woman
(Woman woman woman)
Wonder woman
(Woman woman woman)
We are heavenly combined
(Woman woman woman)
If I run go
I'll still come back yeah
(Woman woman woman)
I admit that I make mistakes
Na them girls wan follow me play
And I dey play them like DJ
Cos na my songs dem dey put for replay
You carry something wey
Them no fit compete with
Girl you make me commit
To your special loving
You carry something
Wey them no fit compete with
Girl you make me commit
With my soul and my body
I love you
I love you
This your love make me (W)
Double U uuuh uh
That's why me say yeah
Even if I shayo (yo yo yo)
Na you i go follow (lo lo lo)
Give it all to you
All the money I put for my kolo ohh
Even if I shayo (yo yo yo)
Na you I go follow (lo lo lo)
Give it all to you
All the money
I put for my kolo oh oh
My beautiful woman
(Woman woman woman)
Wonder woman
(Woman woman woman)
We are heavenly combined
(Woman woman woman)
Them no fit put asunder ah eh
(Woman woman woman)
My beautiful woman
(Woman woman woman)
Wonder woman
(Woman woman woman)
We are heavenly combined
(Woman woman woman)
If I run go I'll still come back yeah
(Woman woman woman)