Lyrics: Daniel Oluyinka Onipede
Music: Daniel Oluyinka Onipede
Ooh ooh yeah, YINKA
They been wan look down on us, dem wan dey call us small club(dem wan dey call us small club)
We be Chelsea from London, Blues for life pride of London(pride of London)
Southwest 6 our location, Stamford Bridge na im be our stadium(na im be our stadium)
Premier League Champions League Europa Conference League Club World Cup, we don win all(we don win all)
Good times, tough times we dey stand, we dey bleed Blue you know(you know)
Tough times don't last that long, if you stayed with us you'll know(you'll know)
Haters wan hate-watch us(hate-watch us) rivals wan make we fall(wan make we fall)
But we dey stand tall regardless, we Keep The Blue Flag Flying High(we KTBFFH)
You wan dey, you wan dey follow me talk ke(talk me)
World Champions, shey you dey see this my club yeah(my club yeah)
Underrated, but we go dey always shock them(shock them)
Golden Badge, you no fit buy am for market(you no fit buy am for market) eh
Anybody wey wan follow you cap shii, just show them your Gold Badge(No long cap)
We be Blues we be Chelsea, na we get the Gold Badge(ejékanmò)
Anybody wey wan follow you cap shii, just show them your Gold Badge(No long cap)
We be Blues we be Chelsea, check the shirt, na we get the Gold Badge(na we get the Gold Badge)
Ice cold, we dey burn Blue, if you want farasi e go burn you(burn you)
Make you no check am e go blind you(blind you), if you wan touch am e go bind you
No be play se(no be play se), na we don win everything wey exist yeah(wey exist yeah)
Some people no fit relate, that kain joy we no fit explain yeah(we no fit explain yeah)
While we sing some people dey complain(some people dey complain), we dey win trophies some people wan dey hate(some people wan dey hate)
You wan dey hate-watch us just dey play(just dey play), Cole Palmer mi bámi gbáa wolé(Cole Palmer mi bámi gbáa wolé)
Good times, tough times we dey stand, we dey bleed Blue you know(you know)
And as we, don win everything éyin fans, ejékánmò let them know oh oh(ejékánmò let them know oh oh)