Jawon Laya

Cheei Shuku shuku Did it (whistle) Eii Amapiano Alhamdudilahi
Aii You know I'm keeping it cool And I'm catching my cruise I gat them confused oh no no Alaye make I tell ya... Me I'm badder than you... I'm chilling with ma crew... Nothing dem fit do oh no no (Give them)!
Emi ma won jawon laya Shano si won bi ti fire Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya Shano si won bi ti fire Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire (bi ti fir) Amapiano give dem tire ( tire) Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire (bi ti fire) Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Many many things don full my head I no go stop I no go give them rest I go dey drop it everyday on deck I dey try I dey do my best So they be watching me (watching me) Feeling me (feeling me) ai But wetin I go do... So I had to go on my knees Call on papa god Make him answer me please ai...
You know I'm keeping it cool (cool) And I'm catching my cruise (cruise) I gat them confused oh no no Alaye make I tell ya (tell ya) Me I'm badder than you... I'm chilling with ma crew... Nothing dem fit do oh no no (Give them)!
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire (bi ti fire) Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire. (bi ti fire) Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire (bi ti fire) Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
Emi ma won jawon laya (jawon laya) Shano si won bi ti fire (bi ti fire) Amapiano give dem tire Back then when I dey For choir yeah yeah
And I'm catching my cruise I gat them confused oh no no Alaye make I tell ya Me I'm badder than you I'm chilling with ma crew Nothing them fit do oh no no Aii...