Omo Boy

Lyrics: Mashood Issa Bolaji Music: Mashood Issa Bolaji Ogolomona ahn ahn Call me Beejoy Show me the way, coz am close to loosing hope Make I no sing in vain, oh Lord throwway my sorrow Dem say hustle go pay, Nah the day me I no know But If e no work today, I go try am tommorow coz weiting Man dey face, E no easy rara oo Nah me dey run my race, make I no go tire oo me I still dey chase, juss to get this raba All I want is grace, I know sey talent nah jahrah oo Even when I feel so down Mama say make I no give up many things f**king dey my mind I still dey chase me I no fit stop i know sey everything nah time i pray to God make Dem show me love omonpe owo lo matter If no be that koya kosilor one dollar, Two dollar, nah poverty me I no want am Low Balance, I no like am I know one day I go jam Bigbag towobatide omo boy go fine bamise kemina go far kowo bamibe make I no go down kinri batishe kinrona gbegba towobatide omo boy go fine baba bamise kemina go far kowo bamibe make I no go down kinri batishe kinrona gbegba Tell me if E no be God, where me I for dey Nah hin dey show me love, Nah hin dey bless my way me I no go fall, coz high way nah my way odelountigbor baba wabamise if e no be God oo where yhu too go dey Nah hin dey show yhu love oo nah hin dey bless yhur way Bobo mi made phoor oo oluwa mase odelountigbor baba wabawa shey towobatide omo boy go fine bamise kemina go far kowo bamibe make I no go down kinri batishe kinrona gbegba towobatide omo boy go fine baba bamise kemina go far kowo bamibe make I no go down kinri batishe kinrona gbegba Ahhn ahnnn