Music: Igwe Great Chinecherem/Obiukwu Chibuike
I am Seth
Johnken oh oh
You can call me SENS oh oh yeah
Give me love make i give you my money
My baby girl na Omalicha
This your love dey gbaka m isi ehh
My baby girl na omalicha
Bring your love let's know how the thing goes
My baby girl na omalicha
When you cross all my guys dem dey yarn say my baby girl na omalicha
I dey my lane oh oh
You tell me say that you love me
Be like say you dey craze oh oh
(shey you dey craze shey you dey craze)
I still dey my own you wan use me jogodo
Play me like Ororo
I say oh no no no
You dey take ogogoro
Men are scum
Make you no stress make you no stress me ah ah ahn
Clear road for me Ezeabata
Kpoolu m Lightmorgan Akuabata
Onye jelu afia surely na o ga abata
Arugom ORU mama nyem oroma
Mua adilo eme ife love maka obi mgbawa
Hustle di mkpa kalia efele nkuwa
Just bent on chasing down the bag
Back to back to back ka ODUMODUBLVCK
You wey sleep last night and igwalom agwa
Don't talk to me acholom ima
Who be ngozi and who be amaka?
Money Minded love emegom iwa
Na all these para para wey dey dey for ship
Me I no dey like
No dey form gara gara when you never get the mind
Una too dey lie
Omo me I don resign
Money on my mind
Iyamazi
Give me love make i give you my money
My baby girl na Omalicha
This your love dey gbaka m isi ehh
My baby girl na omalicha
Bring your love let's know how the thing goes
My baby girl na omalicha
When you cross all my guys dem dey yarn say my baby girl na omalicha
I dey my lane oh oh
You tell me say that you love me
Be like say you dey craze oh oh
(shey you dey craze shey you dey craze)
I still dey my own you wan use me jogodo
Play me like Ororo
I say oh no no no
You dey take ogogoro
Men are scum
Make you no stress make you no stress me ah ah ahn
My omalicha
This girl my omalicha
Oh my omalicha ah ahn