Lyrics: Nana Danso
Music: Nana Danso
Running now
Chasing dreams and money now
Cutting friends wey dem dey bad
Adey on my lane
See me now
Going top dem pull down
Anor see nobody now
Everyday I prayyyyy
Leave meeee
Leave me alone Yh
Why you just Dey envy oo yeah (y u just Dey envy ooo Yeahh yi Yeahh Yh )
Leave mee
Leave me alone
Only God na mani Dano soo Yhh (na mani dano soo yEe)
Better leave me
Let me go my way
Sad man story enor be easy e
Walking on the street Adey feel DHIZZY e
My eye red mese bois a br3 o
Ayi ayi ayi ayi ayi
Better leave mee , pls lemme go
Leave me alone and leme go my wayyy y3 (leme go my way )
Life nor be easy
But still we go make um 2x
Tell dem say we Dey take come
Dhizzy boy aget this not Dey fake am
Repeat chorus