Alpha Omega

Lyrics: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Music: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel BoiSpiff lomo naaa… Ohun lomo naa…. Ohun lomo naa….
I no Dey sleep I been finding my dough Focus on where I dey go I just Dey sing from my body and soul Dem never know buh na soon dem go know
I put my all in all in my hustle gan gan (o) Kode le ye ni kan kan (o) Odo baba loke lemi gan ti kogbon Hmm omo to ta San San o
I just won Dey live my life I no send anybody But malo gbere koja mi And if you get update oh my nigga ko Ja mi And if it’s money I’m ready
I hope you Dey learn this life cos I’m learning my Brody If I offend you I’m sorry I just Dey pray to Jah make e change my story I no won begi for money
Maje kaye bere wipe olorun mida Alpha omega Wa Shey iyanu Shey wonder Ah ah
Alpha Alpha omega Jah Jah Jehovah Wa Shey iyanu Shey wonder Alpha Alpha omega Jah Jah Jehovah Jor jekayemi Dara Je kaye mi dara ah
And when I check my time it is quarter to gbera No won Dey stress no won bother And if e don sure for me make e sure for my brothers Make we gather dey chop life
I no want to begi for food and I no want to borrow Take away all my sorrow When e go be for me? Shey today or tomorrow? Make you Dey lead I go follow
Ah Steady grinding till the morning Omoh I go do am for the money Call me if na business make we run it And if na music I go fall in
I no want to begi for food and I no want to borrow Take away all my sorrow When e go be for me? Shey today or tomorrow? Make you Dey lead I go follow
Maje Kaye bere wipe olorun mida Alpha omega Wa Shey iyanu Shey wonder
Alpha Alpha omega Jah Jah Jehovah Wa Shey iyanu Shey wonder Alpha Alpha omega Jah Jah Jehovah Jor jekayemi Dara Je kaye mi dara ah