Fancy Jollof

Lyrics: God’sword Akwazie Music: God’sword Akwazie Vanilla
It’s Jaethevert
Boost up a nigga Make you vibe to my rhythm Life is a lotta Fine things I wanna ummm But you doubting a nigga But ain't see no jigga Who gan swing ah needle Girl wa jogede Brekete eh Run the matter me nah kiss and tell E be we be the oga for this cartel Be my woman make I be your nnene
Make I tell you one thing (yeah) Many things wey dey make a man think (yeah) You know I got the energy got the biggie engine (yeah) Many things wey go make you like me (yeah) And me I fit to swear I no fit do you bad thing (yeah) ‘Cause my things na original things (yeah) Hey me girl, come make we reason bad things (yeah) The kind things wey go make you find peace in your life
Yeah This love be making e my thing e dey long The way you wine it girl I can't get enough Shey make I put Inna your fancy jollof And I love girls wey dey ring my ding dong, so me tell her This love be making e my thing e dey long Shey make I put Inna your fancy jollof Umm uhh mama yo mama yo Shey make I carry go
Love, I've been searching for so long never seen anyone like you What I feel Can’t go back to the place that I've been without you it's true yeah No other girl push my buttons like the way that you do You know say I gat you for true yeah umm Mami Mami Mami Mami yeah You know that man ah got you for days Mami Mami Mami yeah Omo make I carry this your waist ‘Cause I dey eye you for days Die ontop of your case You got a man feel some.kind way
Make I tell you one thing (yeah) Many things wey dey make a man think (yeah) You know I got the energy got the biggie engine (yeah) Many things wey go make you like me (yeah) And me I fit to swear I no fit do you bad thing (yeah) ‘Cause my things na original things (yeah) Hey me girl, come make we reason bad things (yeah) The kind things wey go make you find peace in your life
Yeah This love be making e my thing e dey long The way you wine it girl I can't get enough Shey make I put Inna your fancy jollof And I love girls wey dey ring my ding dong, so me tell her This love be making e my thing e dey long Make I put Inna your fancy jollof Umm uhh mama yo mama yo Shey make I carry go