Lyrics: Jerome Twumasi Agyemang
Music: Jerome Twumasi Agyemang
Managing all the sector
See ikebe na double decker
Na nyash wae go kill me oo
No bi lie ego kill me oo
I see am for ma left side
Manage to dodge edey for the right side
Na suicide attack oo unyoma girl attack o
Na ikebe dey for ma heart oo
Your body bε ku me oo girl your body bε ku me
Na bright future dey for your back ooo
Come gimme de account oo make I wire wire
As soon as i getti number
Make i come spend for your matter
No bi childs play girl i dey play
Come carry chop all mi dollar
She boggie one side like a dancer
Backer come cause wahala
Eno be sae ma money dey ply edey for your back
Come bring your biggie bumbum take ebiggie bumbum me ooo eh
Don’t stoppie biggie bumbum me oo eh
Your biggie bumbum take ebiggie bumbum me oo eeh
Whine whine your biggie bumbum take ebiggie bumbum me ooo eh
Don’t stoppie biggie bumbum me oo eh
The loving things you dey do con dey sweet me o
See ma bobbi fine
She do the dirty whine
Make una look at me bebe
She’s so sweet and deadly
The other girls can’t kill de vibe
Baby don’t be shy
You make me high
Make una come see me bebe
For room she bi crazy
Dem other girls can’t kill the vibe
Come bring ur biggie bumbum take ebiggie bumbum me ooo eh
Don’t stoppie biggie bumbum me oo eh
Your biggie bumbum take ebiggie bumbum me oo eeh
Whine whine ur biggie bumbum take ebiggie bumbum me ooo eh
Don’t stoppie biggie bumbum me oo
The biggie bumbum edey biggie bumbum edey biggie bumbum ooo eh