Lyrics: Saka Ayomide Music: Saka Ayomide Nitrogen! Oxygen! Hydrogen! That's My Gee! MAD O
Spa-ra-do-Spi-ri-down So-la-mi-fa-ji-ri
Through the figs nd the thorns of life All the way you dey stan my side Only you I fi call my guy You dey show up at the best of time MY GEE! MY GUY! Me i go hold am tight MY GEE! MY GUY! Me i go love am right MY G, MY G, MY G, MY G, Only you I fi call paadi My G, My G, My G, My G Everyday you're my melody
My Gee My Gee Pictures on IG Inside Jumanji No Bad Energy
My Gee dey show up for me My Gee My belly button Original Genie Genie Version of beta person My Gee dey show up for me My Gee, My belly button Original Genie, Genie Version of beta person
Show dem my G My G wey dey Jiggy Jiggy come through for Me Me i get Calvary JEKONMO Senior Advocate, Commodore My guy you valid, Idan Gon Gon Omoh Mummy L'omo naa
My Gee, My Gee Pictures on IG Inside Jumanji No Bad Energy
My Gee dey show up for me My Gee, My belly button Original Genie, Genie Version of beta person My Gee dey show up for me My Gee, My belly button Original Genie, Genie Version of beta person
My G My G My G My G My G my G