Kilagbe kilaju

Lyrics: Diala chukwudi paul Music: Diala chukwudi paul INTRO:
Ononoooo yea uwhno uwhnoooo,uwhno uwhnoooooooo Uhnn “fibre” ye.. Gbangba.. gbanhn, gbangba gbanhn ehnnn “CHUKZ D” for the gal dem, ahya “RUDI lomono” ye ye
VERSE:
Abi the sharp boy. And they nor like me. And I dey cut my coat to my sizes. I no dey pass e my bandary, all day and night steady chasing money.
Na me know Wetin I want for my life ee, I nor get time to look many NYASH with there size. Ohhh no no uhn wo noo.
So me do my thing on a low key “KUROMBE JO” And I no dey sleep on the bicycle “OLOWUN”
As long say I get God eeeee “SHEY KO PO” anything wey me want ya possible. Oh..hun.
Even tho... dem dey reason my matter. I nor dey show dem the attitude ye-ye,
Steady blessing ko ma falling, give God the gratitude
CHORUS:
Yeyeee Kilagbe kilaju awon ota n soro mi.. ni igboro Dem try to use ojoro, they want to overtake for go slow. Ahhhh. Kilagbe kilaju awon ota n soro mi.. ni igboro Dem try to use ojoro, they want to overtake for go slow........
VERSE:
Literally make dem yan ! For the God wey dey my side no be man ... aje.
Shabi nah dem get there mouth! If I do, I nor do dem go yan. gbos.
Holy. Holy..holy ghost fire ooo Nah my matter go dey heavy you for head.
Aje ooooo aje ye ye ooo. Ki ola tele mi ooo Mo ri re.. mo ni olorun oooo Bad energy far away oooo
Aje ooooo aje ye ye ooo. Ki ola tele mi ooo Mo ri re.. mo ni olorun oooo Bad energy far away oooo
Steady on my grind nah my matter. MATTER Jah dey on my matter.
CHORUS:
Yeyeree Kilagbe kilaju awon ota n soro mi.. ni igboro Dem try to use ojoro, they want to overtake for go slow.
Kilagbe kilaju awon ota n soro mi.. ni igboro Dem try to use ojoro, they want to overtake for go slow........
Kilagbe kilaju awon ota n soro mi.. ni igboro Dem try to use ojoro, they want to overtake for go slow.
KILAGBE KILAJU AWON OTA N SORO MI NI IGBORO “fibre” DEM TRY TO USE OJORO, THEY WANT TO OVERTAKE FOR GO SLOW.... olowun.