Lyrics: Uzorchukwu Otonekwu
Music: Uzorchukwu Otonekwu
Na only you sabi person matter
Me, I never still reason my matter
Me, I no dey reason person matter
No be only me wey dem sabi
Say she never see person like me
I no wan slack, I gatts chook leg even if na one time
I no too get pride, me sef ask for one chance
(I no too get pride)
You no fit dey vex dey for me
Con dey smile for others
Wey she dey give head, I shout, "Your mother"
Even olopa sef dey faaji
Na my last card dem say dem wan use faaji
Elegushi way molly crysla, ori jedi
I wan return energy, as a guy you canβt be petty
Dem say me too dey keep am, you canβt be broke
How I go wan keep am if she wan go?
Jaiye lo, early momo na hango
This shi no be play, no be prank o
Person matter, big English
Na only you sabi person matter
Me, I never still reason my matter
Me, I no dey reason person matter
No be only me wey dem sabi
Say she never see person like me
I no wan slack, I gatts chook leg even if na one time
(I no too get pride)