Lyrics: Azeez Sola Tijani
Music: Azeez Sola Tijani
Steadyzeez
God dey
When man no dey
Cause nah you go dey
When the money dey
Don’t you worry my brothers everything’s gon be alright let dem know
Worry less and hustle more
O sure pe oluwa ma shina let dem know
Cuz God Dey when man no Dey
Cuz nah you go Dey when the money dey
God Dey when man no Dey
Cuz nah you go dey when the money dey
Spirit energizing
I be calculating
Oti pe ti mo ti ba bo
Nobody wey send me
Even if dey send me
Dem go wan dey whine me
Kini ma fi ya gan ni awujo I got interest in
No **** with the feelings
Shey be face lori o mo para dey for mind o
Ki omo gutter ko to jeun soke ko ma easy
Leave too much effisy
O mo pe olowo laye Mo
U sef too reason let dem know
Don’t you worry my brothers everything’s gon be alright let dem know
Worry less and hustle more
O sure pe oluwa ma shina let dem know
Cuz God Dey when man no Dey
Cuz nah you go Dey when the money dey
God Dey when man no Dey
Cuz nah you go dey when the money dey
Nah ore ofe even if you like make you use energy
Dream so big
Keep distance bi Covid
Multitalented lomo bi Mac farlane
Ishey oluwa awa ma ri di with many topic buh
I can’t deny his blessings in my life I no regret it
So Many sacrifices
ori gbe wa le ke crisis
Shey be nah pesin wey see
Ohun lo le testify si
Shout out too my niggas and I know we going bigger
Make I check calendar from january to december
Cus we no dey give up never
Forward ever backward never
And we still dey grind
Make the blessing multiply
$50k dolls ko bad fun omo better
Don’t you worry my brothers everything’s gon be alright let dem know
Worry less and hustle more
O sure pe oluwa ma shina let dem know
Cuz God Dey when man no Dey
Cuz nah you go Dey when the money dey
God Dey when man no Dey
Cuz nah you go dey when the money dey
Ti Awon omo oba e mi ti gba wire check teh
Boifaith mix put me on a record shii
Nah ore ofe even if you like make you use energy