Through the Storm

Music: Abiara Gbenga No dey follow me talk that rubbish For early Mormon wey we dey so! Commot for my dm abeg Go find update, your mate dey find money, you dey here dey do rubbish You dey here dey follow me talk nonsense Abeg I dey busy **** off Rubbish
Setter
Since I dun wise up You be so magician for real Be like miracle to me You don't play with my feelings
Yes I know say I be your one and only Pikin But some rules nobi for me Me gats chase this money
I know I'm a badboy Tori owo moshey saloo Even when I light up Adura yin, mi o fi shakoo
I know I'm a badboy Tori owo moshey saloo Even when I light up Adura yin, mi o fi shakoo
Chorus
Mumsy makes me reluctant Whenever I need something Mumsy guide me sha Mama mi, mo gat e Sha ma shako sha Say me I dey for you! No go worry mom No go worry mom
Iya lolu gboro mi Tin toju mi, ni kekere Eyin re lo fi ponmi Iya ku ishey mi
Masaratti's verse
More privacy More peace When I'm going through My shit nobody notice More life more frith Remember I had no option Left and no steeze Mi o mo pe ogun laye I for no come Na luck my parle get Omo e for no cum Maami de boost My product biti Glocom She say ride On omomi make you go come But lewa say ratti when you go blow I say me I no know na only my God know Awelewa ma lo I say make she no go But she no de hear me she say make I hustle o I get many thing to prove to you that I love you Only if you give Me chance to prove love too But Mi o le tori iyen ma fumble Mama de house na Why I no de bottle Omo And I no de ball too
Mumsy makes me reluctant Whenever I need something Mumsy guide me sha Mama mi, mo gat e Sha ma shako sha Say me I dey For you! No go worry mom No go worry mom
Iya lolu gboro mi Tin toju mi, ni kekere Eyin re lo fi ponmi Iya ku ishey mi