Lyrics: Jeremiah Johnson
Music: Jeremiah Johnson
(LIL JAY)
Tell me wetin u want
I'll make ur heart sing a song
Baby tell me if u wanna be my baby gal
Oya naw tell me
Me no wan love any other gal Dan ya
Baby come wyn for me
Bby come wyn for me
She say she wanna ride for me
She say she wanna wyn for me
(BOY DEVON)
I've been loyal to your body, like a promise I ain't speaking
There's something about you that got me reasoning
I no fit relate when dem love is evil
Cos you make it easy for me
You make me feel like
This feels like It's a damn dream
Cos this your body omo e too fantastic
Shey you no go be my queen
I go love you till the end I'll call you my gee
So when you feeling down
You can call my line
I go be your Superhero be your Superman
I go dey your side
Till the sun comes down
(CHORUS)
Baby come wyn for me
Bby come wyn for me
She say she wanna ride for me
She say she wanna wyn for me
(MIST JAY)
Amaka come whine for me
I wanna see you 360 your waist
Oh baby go down for me
Like the laws gravity dey for your sake
Come be my Juli Juli
Come sweet me like kuli kuli
Oh wo oh wo
Come be my Shawty Shawty
Oh with your fine face
With your kind waist
I go fit crase oh oh oh
With your backstage
And your one take
I go fit say
I need sha oh
I need sha oh
I need sha oh
I need sha oh
(CHORUS)
Baby come wyn for me
Bby come wyn for me
She say she wanna ride for me
She say she wanna wyn for me