Music: Feranmi Olatunji
It's Tomxine on the mix tho
(I see myself I see nobody)
(I see myself I see nobody)
(I trust myself I trust nobody)
Yeye
Inna mi zone
Inna mi lungu
Where I grow
Omo u do good
When u do bad dem
Man wanna screw you
When u do good demma
Wanna dey with you
Omo abegi leave alone (lone)
Omo I just wan dey my lane (lane)
Omo abegi free me na na
Omo eleh free me na na
Omo shayo dey go o
Shayo dey go
Omo where the ego
Na there I wan go
Omo pass me the love
And pass me the kpo
Oya call all my guys
Make we shayo dey go
How I dey spend my money money
Ewo lo kan yin
U are hating on me
Otun bami feyin ehin
(otun bami feyin ehin yeye ya)
I see myself I see nobody
I see myself I see nobody
I trust myself I trust nobody
See I see nobody
I see myself I see nobody
I see myself I see nobody
I trust myself I trust nobody
Yeh I trust nobody
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
When I dey Do-Re-Mi-Do (doh)
For the studio (yo)
Nobody wey know
Yeah..See!
Na who know man dey kill man
Na who know man dey kpai man o
Alpha
O lord omega Suleiman
Even Sule sef
E no like the man
Dem dey shatta bus to Ghana
Shemi wa jo Wale
Jeko mapo leti e
Oshodi nobi Malay
Charley charley
Wale wale
Dele dele
Dem look alike difference e dey
Las las na money cus the gobe
See I no dey trust anybody o (body)
Dem fit choose money over me
(Over me yeh)
See I no dey trust anybody o (body)
Body o yeh yeh
Eleda gbo mi o (oun gbo mi)
Oluwa sho gbo mi na (oun sho mi)
I see myself I see nobody
I see myself I see nobody
I trust myself I trust nobody
See I see nobody
I see myself I see nobody
I see myself I see nobody
I trust myself I trust nobody
Yeh I trust nobody
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
(Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person
Somebody somebody
Na who know somebody
Dey killi person yeah
Some person know person
Na who know person dey killi person)
Oh!
Somebody
Somebody body
Somebody
Na who know person dey killi person