Lyrics: Aduragbemi Kayode
Music: Aduragbemi Kayode
Oh na na na eh ah
Raa
Aduraboi pon dis one
Mio le jale Mio de le gbe ibon
Lori titi ohun Moti shey por
Steady hustle Shima pay gan
Person wey no get man must to get God
Old taker go still take on
Ishe toban shey Shama shey lo
One day e go set I believe gan
Life is for the living ma jaye lo
Ajo nimo wa just dey pray for me
Cus E sure for me no go sleep on me
And if you hear my story you go feel for me o
I no get competition ye Na me on me o
Ibi Tama de a ma de noni o
If I no go win Omo shame on me o
Ishe lo somonu me I'm still on it
Teba ti dele ke bami ki mum c o
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Wetin man go do and wetin man go talk
Sometimes e go hard and sometimes e go soft
I dey run my race
person wey no walk tell me how E go chop
Baba loke jo shebi Iwo lole shey o
JAMA jama for the money ye no be play o
alot dey struggle and still die through the pain
Jesu ton bo se igba wo loma dey o
Ajo nimo wa just dey pray for me
Cus E sure for me no go sleep on me
And if you hear my story you go feel for me o
I no get competition ye Na me on me o
Ibi Tama de a ma de noni o
If I no go win Omo shame on me o
Ishe lo somonu me I'm still on it
Teba ti dele ke bami ki mum c o
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Somebody pour me water yeh yeh
(Pour me water eh)
Ajo nimo wa just dey pray for me
Cus E sure for me no go sleep on me
And if you hear my story you go feel for me o
I no get competition ye Na me on me o