Party

Lyrics: Asuqwo Saviour Music: Asuqwo Saviour/Abraham Umoren Yeah yeah
Wavvy Wavvy Wavvy Wavvy
You know what time it is
I come Dey like to Dey party Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party
Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party Party hard Party party I come Dey like to Dey party Party hard Party party
See I be that cray fish boy Wey you been Dey whyne Asuani boy Wey Dey sell crop top
On a No level No level
On a no level No level
See Miami vibe Omo no be lie Bomb and cast
Omo hustle no be chise Puff puff pass This gbedu Na the vibe Pull-up To da club Dj play my tunes
Mogbe
I come Dey like to Dey party Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party
Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party Party hard Party party I come Dey like to Dey party Party hard Party party
I come Dey like to Dey party Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party
Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party Party hard Party party I come Dey like to Dey party Party hard Party party
This time I don fly Fly fly fly Fly So high Switching time Lasgidi To Cana vibe I don comot For the zanga I don put am For reminder I be the Simba Omo see banger Banger banger
I come Dey like to Dey party Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party
Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party Party hard Party party I come Dey like to Dey party Party hard Party party
I come Dey like to Dey party Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party
Cus I be the life of the party I come Dey like to Dey party Party hard Party party I come Dey like to Dey party Party hard Party party
Girl move to the rhythm and whyne Move to the rhythm and whyne Make you shake that thing
move to the rhythm and whyne Move to the rhythm and whyne Make you shake that thing

Yeah yeah
Wavvy Wavvy Wavvy
You know what time it is
Big Vibes