Lyrics: Diala Chukwudi Paul
Music: Diala Chukwudi Paul
Nma nwoke… Chukz D
Ego na nma Nwoke… Iway
Nma nwoke.
So make the money dey ee.
Tell me how you wan love
Without money oo?
You gatz to dey grind oo
To get money ee.
Tell me how you wan love
Without money oo?
You gatz to dey grind oo
To get money ee. Eeee
That time love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain.
That time love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain.
Money nah fine bobo
Nah why I Dey waka
I dey find more more.
And for my life, I dey thank God.
Say I get life, and I get God
Money must be make
Omo kilo fo oshi.
Sapa no dey play, baba no go jones it
Mama tell me say, I'm gon' make it
Out of trenches.
I'll be shining, in my dresses.
love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain.
That time love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain.
Sarx
So make the money dey ee
How many banana monkey mi wan take.
dem no go see me,no go see me one place.
Cause see finish
E no be unity
Na why I do my thing 0o0
So so..
When I hammer
Me and my bimmer
We go dey fly everywhere
Go to Bahamas
We go dey spend money
no be wahala
And anything dey talk
Nah thier palaver.
When I hammer
Me and my bimmer
We go dey fly everywhere
Go to Bahamas
We go dey spend money
no be wahala
So make the money dey ee.
love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain.
That time love e go come.
Love e go dey.
You and your shima
Una go dey.
Dey ball on a steady
Pop champagne,
Living Lavida, not in pain