365 days

Lyrics: ENIOLA Habeeb Music: ENIOLA Habeeb 365 days Kdaviz on this one again o Winning all days I Dey stay low key Stay up all night I Dey write music Make I blow one day oti di dan Dan Oju eni mala Arito Oju enimala Ari iyonu Cause you know no my stories Na why you no wan Dey for me Ninu 365 days me I want to make money No be say I no Dey try buy I just want to say this If you open up to them dem go use your matter cook gist ASI no get money for high fashion Moya Wo Hamzhart clothing No pressure me I get people to feed Ki omo inumi mase reason mi If I no get money onome no Dey reason mi So many people Dey look up to me No pressure me I get people to feed Ki omo inumi mase reason mi If I no get money onome no Dey reason mi So many people Dey look up to me Mo ba olorun Soro Ko gbemi de ibi re Ninu 365 days Mofe kore dele Mo ba olorun Soro Ko gbemi de ibi re Ninu 365 days Mofe kore dele Na me be that boy tiwon fi ojudi Say he no go blow Ojuwon loma se if dem see say I don go The signs is if I drop vibe Won ma jijo mi Rocking finger lulu funwon kiwon gbo orin mi I don go so many places I don go Ti won ti oppress mi And I no fit cry As he Dey sweet them Sebi he Dey pain me Mose Tera mo hustle mi baba gbo adura mi Woni ki bu Ose Sori Motu fariga Cause I no say the matter still long Woni ki sa she Kigbowo Ki gbo ope But if popo catch me who go bail me Baba gbo adura mi Maje kiku koto gbo adura mi Ki aye ma pa na fitila mi No Mose sa fun aye Aye aye akamara mama Ben ni ile So many voices in my head o If you Dey my squad you can tell o And I no say he go set o Mo ba olorun Soro Ko gbemi de ibi re Ninu 365 days Mofe kore dele Mo ba olorun Soro Ko gbemi de ibi re Ninu 365 days Mofe kore dele