Ololufe

Lyrics: Odewusi Oluwatosin Music: Odewusi Oluwatosin Ololufe angel of my life Can I be your Mr right Ololufe temi angel of my life oh Can I be your Mr right Say Gbemi sori biti gele, Kin gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if you should leave I go feel am Gbemi sori biti gele, ma gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if i should leave you go feel am oh You go feel am oh,I go feel am oh
Girl I want you to be mine Girl I want you by my side Girl I want you everytime oh Girl I want you everytime Girl I want you by my side Girl I want you by my side oh ah eheh When I sleep na you baby me I dey dream oh For my sleep na your picture me I dey see oh, na you make me bellefull Drive me, drive me gently gently Plenty plenty, love wey I carry for you plenty plenty Drive me, drive me gently gently Plenty plenty, love wey I carry for you plenty plenty oh oo Omotena call me daddy, farabale rob my belle call me daddy, farabale rob my belle
Ololufe angel of my life Can I be your Mr right Ololufe temi angel of my life oh Can I be your Mr right Say Gbemi sori biti gele, Kin gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if you should leave I go feel am Gbemi sori biti gele, ma gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if i should leave you go feel am oh You go feel am oh,I go feel am oh Gbemi sori biti gele, Kin gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if you should leave I go feel am Gbemi sori biti gele, ma gbe e sori biti fila This kind loving no be gbese, if i should leave you go feel am oh You go feel am oh,I go feel am oh