MAMA I MADE IT

Lyrics: Ransford Nii akrashie Pappoe Music: Ransford Nii akrashie Pappoe Yeah, Dedadadaaa Hahah Ranny Praps Dcity Hey yo Frilla Hahahah Woooooo You ready awwwww awwwww, eiiiiiii yeah
See ano Dey envy ooo Adey wish for the best for my friends ooo So if you nor Dey like me ooo Na you sabi Edey your there ooo Cuz ano Dey race with nobody I Just Dey work for my family Nk3 carry your wahala go Or else you go chop some wotowoto, eiiiii Them go wish we fall Wo y3 firm yeah, we stand tall Like a lion we roar Cuz the world is a jungle for sure Ano Dey race with nobody Adey work for my family Nk3 carry your wahala go Or else you go chop some wotowoto, eiiii
Somebody tell mama I made it baby , eiiiiii Na me be this, today adey confirm daily , ahhhhh I say now my time come Baba God wey do am ooo Everything go Dey okay Everything go Dey all nice
Somebody tell mama I made it baby , eiiiiii Na me be this, today adey confirm daily , ahhhhh I say now my time come Baba God wey do am ooo Everything go Dey okay Everything go Dey all nice
If you know me You know my story Ghetto boy don see glory But anor be holy Cuz adey kill dem with rhythm , kill dem with the vibes When I step in clean your girl watch twice Everyday we winning we keep it tight We living free , and we getting high Them go wish we fall Wo y3 firm yeah, we stand tall Like a lion we roar Cuz the world is a jungle for sure Ano Dey race with nobody Adey work for my family Nk3 carry your wahala go Or else you go chop some wotowoto, eiiii