Rich

Lyrics: Saleh Mohammed Music: Saleh Mohammed Them dey ask me say shay I don resign Them dey tell me say shay I enter shrine (ye) Them dey tell me say why I no dey vibe Them dey tell me say I too dey proud Before you say shit just hear my lines I just want cash and I just want shine All my gees lock up when I no get dime So sorry my bro that's now my style But I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find See this big big bag don dey make us mad I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find So 24/7 me I just dey grind Cause I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk So if you see me outside me I no fit smile (lie lie) I go just move leave you I no dey shy Cause na only funds na him dey my mind See the journey still long as we just dey start But I no fit stop cause I don walk miles So many badman make leave my yard So blessings go dey come and I go dey make my cash (make my cash) Cause i just want cash and I just want shine But I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find See this big big bag don dey make us mad I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find So 24/7 me I just dey grind Cause I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk But I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find See this big big bag don dey make us mad I no wicked I no get bad mind I get knowledge wey define mankind I just need pays na wetin me I dey find So 24/7 me I just dey grind Cause I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk I want rich I no want poor I no want text I no want call I want rich I no want poor I no want friends I no want talk So many badman make leave my yard So blessings go dey come and I go dey make my cash Cause i just want cash and I just want shine Xeno Starr