Lyrics: Peniel Ekpekurede/Charles ikenna/FOZTER NNAMDI CHIMA
Music: Peniel Ekpekurede/Charles ikenna/FOZTER NNAMDI CHIMA
One by one
Dem dey fire Dem dey blow
Kala dey loaded e get e goal
Niggas don dey hot like sun Dem dey gbanna dia Igbo
No tire, retire
we just dey go
Who go pay the ransom, we be Taliban
Carry God
Carry goons
Carry caravan
So tell me wetin you go do when they gather round
And they make you dance the groove of the Jagaban
Ride you like Okada man
Tell me nigga who whose badder than?
When I come Dem dey look the other way
Shot me a fresh and cooler than
E get Barney wey go gimme likkle waist me I give her make she ah ah ah
Come to my yard baby girl make
I cool off on your waist
Give her make she ah ah ah
Come to my yard baby girl make I cool off on your waist
Oh ayyyyy
Wake up wake up and go
Once I get the money men I stand and go
She dey call me YP cuz I'm so psycho
And I'm new on every record I no dey recycle
HAAA
See me with the gang
Our DVD go dey bang on top of say I dey para I fly like who go dey jand
F**k one chance na me you no suppose jam
I'm holding the title of baddest man in the land
Young nigga been a Gee
From the star light
I don spend a hundred Gees for the car like
Cullinane I turn the roof to a star light
And shawty never seen a nigga put it on like
I dey with the mans
I been looking for a chance
Make Dem runs you for your bands
Con dey spend am with the gang
Even the shima
She use her hands dey shift her slacks
I gots to shift make I see her back
She be like Kim Kardash
She woto woto
She can have my kids
But I call that bitch ozokuor she dey act like witch
See I bad like sin
Better act right
Or you see my matter for your mouth your breakfast na my
Hahaha
Tell me nigga who whose badder than?
When I come Dem dey look the other way
Shot me a fresh and cooler than
E get Barney wey go gimme likkle waist me I give her make she ah ah ah
Come to my yard baby girl make
I cool off on your waist
Give her make she ah ah ah
Come to my yard baby girl make I cool off on your waist
Oh ayyyyy
One by one
Dem dey fire Dem dey blow
Kala dey loaded e get e goal
Niggas don dey hot like sun Dem dey gbanna dia Igbo
No tire, retire
we just dey go
Who go pay the ransom, we be Taliban
Carry God
Carry goons
Carry caravan
So tell me wetin you go do when they gather round
And they make you dance the groove of the Jagaban
Ride you like Okada man